AlbumsLyricsMusicNews

SPYRO SHUT DOWN LYRICS FT PHYNO

Shut down by Spyro

ARTIST NAME: SPYRO FT PHYNO

TITLE. SHUT DOWN

CATEGORY :LYRICS

DATE :2024

Spyro. a former Nigeria music producer singer and composer. has turned on with his amazing hit which he use the voice of a Nigeria talented singer song writer PHYNO to showcase his music career
This song is one of the best song from Spyro which go viral around the world

Spyro Shutdown Lyrics  ft phyno  below

Intro: Spyro

Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my gees
Oh my God you don shut it down

Verse 1: Spyro
As a kid,
Mama tell me I be star boy
Prophet tell am say
Ogo yen loud gaan
So I think say e go easy but
Oju eni ma la
(Oju eni ma la)
Ari Iyonu
When I enter industry
Like gbangan gbangan break is over
Me I think say I go blow e don dey ginger
‘Cause everywhere I go they tell me say I too sabi
Why I never blow,
Me sef I no sabi
So I shout Holy Ghost!
Save my soul,
Give me lamba make I blow
See me so, my mates don go
This December I want to show

Bridge
I don blow now dem sabi
What will be don surely be
Aye o fe anybody
Cause it don surely sure for me
Chorus
Cause I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Oh my God we don shit it down

Phyno, Verse 2:
Ehh ehh shut it down
I came from nothing to something
Pray to God, make my time olu ohh
I want to feel among
Eziekwu kan ne ku oh
So I face my fears, it brought down sweat and tears
Nobody answer me
E be like say nobody care
Ahh
Mpane melo ka, I’m now a biggie man
From rags to riches now
E be like cinema
I’m up like ceiling fan
The boy is chilling now
Show them God no be man
I’m the biggest fish in town

Hook
Yeah, the biggest fish in town
Eburu mo zabre mbazo
Okele lesi fi wo la no
Ghetto boy nesi ni pako
Yeah
Ifini fe jamor
Coma koso chukwu plano
Mebe fe like nwaya yawa
No wahala for my side
By the morla oleko fa when I take get the mic
Bank alert, money no fit fall my hand
New currency, wey emergency
Call the boy on time
Call the boy on time

Chorus
I get Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Gees, Jesus you don shut it down

Outro
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Everytime I shut down when I pull up with my gees
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everywhere we enter
We know demma know

this song is one of the intelligent song from Spyro that make him more popular at the year 2024 which he say he sow phyno on a fly that was when they exchange contact hope you feel how amazing 9jahitsongs deliver a amazing music lyrics for you.

Writer: 9jahitsongs

UPLOAD YOUR MUSIC VIDEOS COMEDIES NEWS BIOGRAPHY DJ MIXTAPES AND MORE ON 9JAHITSONGS

9jahitsongs Media

Emmanuel Benjamin a Nigeria talented writer, singer and entrepreneur, also known as 2sliz, who has a experience of over 8 years blog, and advertising content, the founder of Naijatopsound website, and here 9jahitsongs, he started contributing to 9jahitsongs in 2023 and has written various topics on work visas, work abroad, financial quotes, health insurance, software system, Online learning platform, digital skills job, car insurance, life insurance, nutritionist barley, and how to submit a application for work and more pieces advantages over employees

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button