MARIA LYRICS BY- MAGIXX
YEAR: 2023
A prominent MAVINS singer, song writer and performers professional know as Magixx.
Has set to Unleashed his multi sweetest song that he really worked hard on it which he title (Maria”).
Magixx is a hard working Nigeria artist who gon so viral and having many millions streaming on all streaming platforms.
MUSIC LYRICS BELOW:
Intro…
My girl, sey me I never see your kind
E be for your lov girl I be waiting,
And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo
Mami mi adore your captivating.
You carry face and character,
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba,
Omo sho ma wa sun gbalaja oo.
I getty Girls for Canada,
But e be you wey I wan Dey parapa,
If them like make them fall for Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja oo.
Ah Maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo,
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo.
Girly e be you me wan call my shawty,
I wan Dey with you when it’s cold and sunny
You Coolly my pressure down.
Low waist,
Na you go empty my pocket,
For like to plug my socket,
Baby girl you high me pass Moet.
You carry face and character,
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba,
Omo sho ma wa sun gbalaja oo
I getty Girls for Canada.
But e be you wey I wan Dey parapa
If them like make them fall for Shalanga o,
Omo sho ma wa sun gbalaja oo.
Ah Maria girl you are all I think of yeah,
All I think of yeah oo,
Ah Maria girl you too fine like kilode,
Fine like kilode yeah yeah oo.
UPLOAD YOUR, MUSIC, VIDEOS, COMEDIES, NEWS, BIOGRAPHY DJ-MIXTAPES AND MORE ON-9JAHITSONGS.
Be the first to comment