MAGIXX MARIA LYRICS

TREAM IN TRENDING MUSIC LYRICS BY 

ARTISTE MAGIXX 

TITLE MARIA

PRODUCER JON P

CATEGORY NIGERIA MUSIC 

GENDER AFRO BEAT 

YEAR 2023

 

 

MUSIC LYRICS ARE BELOW 

 

My girl, sey me I never see your kind
E be for your lov girl I be waiting
And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo
Mami mi adore your captivating


You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja oo

I getty Girls for Canada
But e be you wey I wan Dey parapa
If them like make them fall for Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja oo

 

 

Ah Maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo

 

 

Girly e be you me wan call my shawty
I wan Dey with you when it’s cold and sunny
You Coolly my pressure down

 

Low waist
Na you go empty my pocket
For like to plug my socket
Baby girl you high me pass Moet

 

You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja oo

 

I getty Girls for Canada
But e be you wey I wan Dey parapa
If them like make them fall for Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja oo

 

 

Ah Maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo

 

 

Thanks for your visitation please drop your comment below at the section don’t forget to share!

 

Do you find 9jahitsongs useful? Click here to give us five stars rating!

You May Like

About 9jahitsongs Media 656 Articles
Thanks for your visitation of 9jahitsongs.com is a higher Strongest Entertainment that can give you all celebrities gist and entertainment content that you will love. Emmanuel Benjamin is popularly known as 2SLIZ he is the owner of 9jahitsongs and Naijatopsound Just drop your advertisement content via WhatsApp chat and get sponsored thanks!

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


Tag på en spændende vinsmagningstur gennem den største dyrehøj vingård i danmark. Everything is done for you, and links are created from articles whenever possible. Basic implements by domestic helper | 健樂護理有限公司 kl home care ltd.